Skip to content

Latest commit

 

History

History
165 lines (125 loc) · 5.38 KB

File metadata and controls

165 lines (125 loc) · 5.38 KB

Talk by Falz – Full Lyrics, Download & Video

Music

Talk by Falz – Full Lyrics, Download & Video

by Esther Adeniyion January 12, 2019January 12, 2019Leave a Comment on Talk by Falz – Full Lyrics, Download & Video

Talk by Falz

Sharing is caring!

0shares

Contents

Talk by Falz – Full/Complete Lyrics

[Intro]

Willis give dem

[Bridge]

Anything I talk make you talk am again Eh eh talk am again Anything I talk make you talk am again Eh eh talk am again

[Verse 1]

Brother Muri shout finish we no see am for court Eh eh we no see am for court Election don dey come dem go need your support Eh eh dem go need your support Since EFCC burst in, we no see you for club Eh eh we no see you for club And you get legit work o na wetin you talk Eh eh na wetin you talk

[Hook]

Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o

[Verse 2]

Four year tenure Three year holiday Eh eh, three year holiday Our senators don dey fight Kung-fu again Eh eh fight Kung-fu again Shey dem never tire? dem wan continue the race? Eh eh dem wan continue the race We buy your story but you no give us change Eh eh you no give us change

Also: I never know say by Timi Dakolo

[Hook]

Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o

[Bridge]

Anything I talk make you talk am again Eh eh talk am again Anything I talk make you talk am again Eh eh talk am again

[Verse 3]

Month don end Oga pay salary Eh eh Oga pay salary In 2019 19,800 allawee Eh eh 19,800 allawee Instead make you work, you dey find Alhaji Eh eh, you dey find Alhaji You come turn your body to cash and carry Eh eh cash and carry

[Hook]

Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o

[Verse 4]

Three private jets You say you buy am for church Eh eh, You say you buy am for church But your congregation no dey follow fly am of course Eh eh, dem no dey follow fly am of course Why your people still dey carry carry eye for someone Eh eh carry carry eye for someone Shey I no be person Cause no be your tribe I come from? Eh eh Cause no be your tribe I come from Small man thief for market You set fire for em body Big man thief money we dey hail am like dummy We dey suffer, we dey smile We dey fear to talk My people no get chop, my people no get work These days we no know if authority dey for office Cause the yawa wey we see, no be security we you promise And the cup don full, we don tire for all the rubbish All the punishment Na me talk am o!

Also check: Uyo Meyo by Teni

Lyrics source: Naija Pals

 

Talk by Falz Video- YouTube

Sharing is caring!

0shares

Tags:Download Talk by Falzfree download Talk by FalzTalk by FalzTalk by Falz complete/full lyricsTalk by Falz download video.Talk by Falz lyricsTalk by Falz trending on youtubeTalk by Falz videoTalk by Falz video on youtubeTalk by Falz youtube